Blog
Your blog category
-
Numbers Chapter 7
Offering of Di Leaders
-
Numbers Chapter 8
Di Setting of Di Lamps Seperate Di Levite 5. Baba-God con tell Moses sey: 6. “Separate di Levites from among di pipo of Israel, con clean dem. 7. Do dis tin to make dem clean: Sprinkle di water of cleaning on dem; den make dem shave dia whole body, con wash dia whole clothes, naso dem go take clean. 8. Make dem carry small-malu wit e seed offering, and fine flour wey dem mix wit ororo; and you go take di second small malu for sin offering. 9. Bring di Levites come front of di worship-place, con gada di whole pipo of Israel togeda. 10. You go bring di Levite…