Blog

Your blog category

  • Numbers Chapter 9

    Di Second Passover Di Cloud Plus Di Faya 15. On di day wey dem set up di worship-place, di cloud cover am. But from evening reach morning, di cloud wey dey on top of di worship-place con be like pillar of faya. 16. E con kontinu to dey like dat; di cloud cover am for day, and e con be like faya for night. 17. Any time wey di cloud raise go up from di worship-place, all di pikin of Israel go move; any time wey di cloud settle, all di pikin of Israel go settle down. 18. All di pipo of Israel dey move any time wey Baba-God tell…

  • Numbers Chapter 10

    Di Silver Trumpets Di Pipo Of Israel Komot From Sinai 11. On di twentieth day of di second month of di second year, di cloud raise from on top of worship-place. 12. Naso all di pipo of Israel con move from di Desert of Sinai, con dey travel until di cloud stop for di Desert of Paran. 13. So dem move dis first time, as Baba-God yarn dem tru Moses. 14. Judah sojas nahin dey lead di waka. Dia flag dey for front as dem dey march dey go, and dia leader na Nahshon wey be di son of Abinadab. 15. Nethanel wey be di son of Zuar nahin be…