Blog

Your blog category

  • Numbers Chapter 18

    Di Work of Priests Plus Levites Offerings [Tithes] For Priests Plus Levites 8. Baba-God con tell Aaron sey, “Me mysef nahin put you in charge of di offering wey dem dey carry come give me; all di holy offerings wey di pipo of Israel dey give me, I dey give you and your sons as una portion forever. 9. You go collect di share of di most holy offering wey dem dey keep from di faya: from all di gifts wey dem bring come meet me as di most holy offering, whether na seed offering, or sin offering, or guilty offering, dat part belong to you and your sons. 10.…