Blog
Your blog category
-
Numbers Chapter 19
To Clean Pesin Wey No Dey Clean
-
Numbers Chapter 20
Water From Di Rock Edom No Gree Let Israel Pass Road 14. Moses send message from Kadesh to di king of Edom sey: “Dis na wetin your broda Israel dey tok: You know about all di suffer-head wey your broda Israel don face. 15. Awa papa-papa-papa go Egypt, and we stay for there for many years. Di Egyptian do us any how—wit awa papa, 16. but wen we cry to Baba-God, he hear awa cry, and he send one angel to carry us komot from Egypt. “Now we dey for here for Kadesh, one city wey dey for di end of una boder. 17. Abeg allow us pass tru your…