Blog
Your blog category
-
Numbers Chapter 21
Dem Scata Arad Di Bronze Snake 4. Dem travel from Mountain of Hor, along di road to di Red Sea, to go round Edom. But di pipo no con get patience becos of di road; 5. Dem bad-mouth Baba-God, con bad-mouth Moses, dem tok sey, “Why you carry us komot from Egypt to kpeme inside desert? Food no dey for here! Water sef no dey! And we hate dis mumu food!” 6. Naso Baba-God send snakes wey get poison among dem; di snakes bite di pipo—sote plenty of dem die. 7. Di pipo come meet Moses, con tok sey, “We do bad tin wen we bad-mouth Baba-God and you. Pray…
-
Numbers Chapter 22
Balak Call Balaam Balaam Donkey Plus Di Angel 22. Balaam stand up for early mor-mor, he set hin donkey, con follow di princes of Moab. 23. But Baba-God con dey vex well-well becos he dey go, and Baba-God angel stand for di road to stop am. Balaam dey ride hin donkey, and hin two servants dey wit am. 24. Wen di donkey see Baba-God angel dey stand for road wit sword wey he carry for hin hand. Di donkey waka from di road enta corner. So Balaam beat di donkey make she enta road back. 25. Naso Baba-God angel stand for one thin road between two gardens of grapes, wit…