Blog

Your blog category

  • Numbers Chapter 25

    Moab Whyne Israel Di Ginger Of Phinehas 6. Naso one of di men of Israel bring one Midianite woman, as Moses and all di pipo of Israel wey dey cry for di doormot of di worship-place dey look. 7. Phinehas see am. Phinehas na di son of Eleazar, di son of Aaron di priest. Wen he see am, he komot from di pipo wey gada, con carry long-sharp-weapon for hin hand. 8. He follow di man enta hin house. Naso he use di long-sharp-weapon take shuuk di man and di Midian woman—and di long-sharp-weapon pass tru her belle. Naso di disease wey dey catch di pipo of Israel, con stop.…

  • Numbers Chapter 26

    Di Second Census Na dis be all di pikin of Israel wey komot from Egypt. ”               Di Tribe Of Reuben 5. Di pikin-pikin-pikin of Reuben, wey be di firstborn of Israel na: Hanoch—di Hanochite families; tru Pallu—di Palluite families. 6. Tru Hezron—di Hezronite families; tru Carmi—di Carmite families. 7. Na dis be di families of Reuben; di ones wey dem count na 43,730. 8. Di son of Pallu nahin be Eliab, 9. and di son of Eliab na Nemuel, Dathan, plus Abiram. Di same Dathan and Abiram—nahin be di community leaders wey turn against Moses plus Aaron, and dem dey among Korah followers wen dem turn against Baba-God. 10.…