Blog

Your blog category

  • Numbers Chapter 27

    Zelophehad Daughters           Joshua Take Over Moses Position 12. Baba-God con tell Moses sey, “Climb up to mountain Abarim and make you see di land wey I don give di pipo of Israel. 13. Afta you don see am, you sef go join your ancestors, just like your broda Aaron, 14. Becos una turn against my words for inside di Desert of Zin, wen di pipo dey kwanta wit una; both of una disobey my word to respect me sey I holy for dia eyes, for front of di water.” [Na di water of Meribah Kadesh, for inside di Desert of Zin.] 15. Naso Moses tell Baba-God sey, 16. “Make Baba-God,…

  • Numbers Chapter 28

    Di Offerings Wey Dem Dey Give Everi Day Sabbath Offerings 9. “On di Sabbath dey, make offering wit two lambs wey be one year old and wey no get comma for body, togeda wit e drink offering and seed offering of 1.8kg of fine flour wey una mix wit olive ororo, plus di drink offering. 10. Na dis be di burnt offering for everi Sabbath, to add-join di normal burnt offering and e drink offering. Offerings For Di Month 11. “On di first day of everi month, carry burnt offering go meet Baba-God—two small-malu, one ram plus seven male lambs wey be one year old, and wey no get comma…