Blog

Your blog category

  • Numbers Chapter 29

    Festival of Trumpets Day For Di Cleaning of Sin 7. “On di tenth day of dis seventh month, make una do holy meeting. Una must no chop any food or do any work. 8. Carry burnt offering go meet Baba-God—burnt offering wey be sweet scent wey dey make Baba-God happy; one small-malu, one ram, plus seven male lambs wey be one year old and wey no get comma for body. 9. Offer di correct seed offering of fine flour wey you mix wit ororo: 3kg of fine flour wit di malu, 2kg of fine flour wit di ram, 10. And 1kg of fine flour wit everi single one of di seven…