Blog
Your blog category
-
Numbers Chapter 33
Di Movement of Di Pipo Of Israel
-
Numbers Chapter 34
Di Borders of Canaan Dem Choose Leader To Share Di Land 16. Baba-God con tell Moses sey, 17. “Na dis be di names of di men wey go share di land for una: Eleazar di priest, plus Joshua wey be di son of Nun. 18. And choose one leader from everi tribe to epp una share di land. 19. Na dia names be dis: Caleb wey be di son of Jephunneh, from di tribe of Judah; 20. Shemuel wey be di son of Ammihud, from di tribe of Simeon. 21. Elidad wey be di son of Kislon, from di tribe of Benjamin. 22. Bukki wey be di son of Jogli,…