Blog

Your blog category

  • Numbers Chapter 35

    Di Cities of Di Levites Di Cities To Kpanji [Hide] 6. “Six of di cities wey una go give di Levites, go be di cities to hide, wey pesin wey don kill anoda pesin fit run go hide. To add-join, give dem forty-two oda cities. 7. In all, una must give di Levites forty-eight cities, togeda wit di farmland round di towns. 8. Una go give di Levites from di land wey Baba-God give una, based-on di measurement of di size of di land wey di tribes recieve. Di tribes wey get plenty cities go give di Levites more, pass di small tribes wey get only small cities. 9. Baba-God…