Blog

Your blog category

  • Deuteronomy Chapter 3

    As dem Take Win Di King of Og As Dem Take Share Di Land For Di East Side of Jordan 12. Out of di land wey we take dat time, I give di pipo of Reuben plus Gad, di territory of Aroer wey dey near di River of Arnon, plus half of di mountain kontri of Gilead, togeda wit e cities. 13. I give di half tribe of Manasseh di rest of Gilead, plus di whole of Bashan wey be di kingdom of Og; di whole area of Argob, plus di whole territory of Bashan, wey dem bin dey call di land of giants. 14. Jair wey be di pikin-pikin-pikin of…

  • Deuteronomy Chapter 4

    Moses Tell Dem To Obey Warning Against  Worshipping Idols 15. Una no see any kain shape di day wey Baba-God follow una tok for Horeb from inside faya. So make  una dey watch unasef well-well, 16. so dat una no go dey corrupt con make idol for unasef—image of any shape, whether dem form am  like man or woman, 17. or like any animal wey dey for di earth, or like any bird wey dey fly for sky, 18. or like animal wey dey creep for ground, or like any fish for inside water for under di earth. 19. And wen una look up face sky, con see di sun, di…