Blog
Your blog category
-
Deuteronomy Chapter 7
Pursue Di Nations Baba-GodPromise 12. If una put-mind for dis laws, and una calm down to follow dem, naso Baba-God wey be una Oga go keep hin agreement and soft-love wit una, as he bin swear to una papa-papa-papa. 13. He go love una, and bless una, con make una burku. He go bless di pikin for una belle, una farm for di land—di food wey una plant, new wine and ororo, he go bless di pikin of una malu, di pikin of una sheep, plus di pikin of una goats. 14. Baba-God go bless una pass any oda pipo, none of una men or women go dey wit-no pikin,…
-
Deuteronomy Chapter 8
Make Una No Fashi Baba-God