Blog

Your blog category

  • Deuteronomy Chapter 14

    Animal Wey Clean Plus Animals Wey No Clean       Tithes 22. Make una dey sure sey una keep ten percent for one place—out of everitin wey una land produce everi year. 23. For front of Baba-God una Oga nahin una go take chop di tithes of una animals, fresh wine plus ororo, and di first born of una sheep plus malu—for di place wey Baba-God go choose as house for hin Name, so dat una go always sabi how to fear Baba-God una Oga. 24. But if dat place too far for una, and Baba-God don bless you sote you no fit carry your tithe [becos di  place wey Baba-God…