Blog
Your blog category
-
Deuteronomy Chapter 15
Di Year of Canceling Debt, Everi Seven Years To Show Love To Poor Pipo 8. If any poor man dey among your brodas, for any of di towns of di land wey Baba-God una Oga dey give una, no do strong-heart, or do aka-gum [tight-hand] for your broda wey no get shi-shi. 9. Instead, borrow am anytin wey he need, wit your hand wey open. 10. Dey careful make you no put dis wicked reasoning for your mind, sey, “Di seventh year, di year of canceling debt don reach,” so dat una no go show bad-mind for una broda wey need sometin, and you no go give am anytin. If he…
-
Deuteronomy Chapter 16
Passover Di Festival Of Weeks 9. “Count seven weeks from di time wey una start to dey harvest una corn, 10. Den make una celebrate di Festival of weeks to Baba-God una Oga, by giving free-mind offering based-on di level of blessing wey Baba-God don give you. 11. And make una celebrate for-front of Baba-God una Oga, for di place wey he go choose as house for hin Name; una, una pikin, una house-boys and house-girls, di Levites wey dey for una towns, di foreigners, di pipo wey no get papa, plus di widows wey dey live among una. 12. Remember sey una bin dey live as slaves for Egypt.…