Blog
Your blog category
-
Deuteronomy Chapter 19
Cities To Hide (Kpanji) Boundaries Of Properties 14. No shift di boundary stone of your nieghbour property wey men of olden days don set, for di land wey una go claim wey Baba-God una Oga dey give una as una property. Di Law About Witness 15. “No be only one witness suppose confam sey anoda pesin don commit crime or sin, make di mouth of two or three witness confam mata. 16. If fake witness stand up against any man—to tok bad tin against am, 17. Den di two men wey dey drag di mata go face Baba-God—for front of di priest, and di judges wey dey serve for…
-
Deuteronomy Chapter 20
Laws Of War