Blog
Your blog category
-
Deuteronomy Chapter 21
Di Law About Killing Wey Dem no Understand Woman Wey Una Catch As Prisoner of War 10. “Wen una go fight war against una enemies, and Baba-God una Oga put una enemies for una hand, and una catch dem as prisoners of war, 11. If una see fine babes among di pipo wey una catch, and you like her, and like to marry her as wife, 12. Naso you go carry her go your house, she go cut her nails, con barb her hair. 13. She go komot her old slave cloth, she go dey for your house, con mourn for here papa plus her mama for one full month; afta…
-
Deuteronomy Chapter 22
Oda Laws Laws About Sex 13. “If man marry wife, and he sleep wit her, but he no con like her, 14. Den di man con tok sey she don do anyhow, con spoil her name, and he tok sey, ‘I marry dis woman, and wen I sleep wit her, I notice sey she no be virgin,’ 15. Naso di papa and di mama of di babe go show di senior-men of di city for di gate of di city—evidence sey di babe na virgin. 16. Di babe papa go con tell di senior-men sey, ‘I give my daughter to dis man as wife, and he no like her.…