Blog

Your blog category

  • Deuteronomy Chapter 23

    Those pipo Wey Dem Komot From Di Community Cleaning of Di Camp Area 9. Wen di army go out to fight against una enemies, make una keep unasef from everi wicked tin. 10. If one man wey dey among una wey no clean, becos  he pour for hin dream for night, den make he go outside di camp, make he no enta inside di camp. 11. But e go happun sey wen evening reach, he go wash hinsef wit water, and wen di sun don go down, he fit come back inside di camp again. 12. And una must get place for outside di camp wey  una go use for…

  • Deuteronomy Chapter 24

    Divorce and To marry Again Oda Laws 5. “Wen man just marry, make dem no allow am serve for army or give am any official work. He must free to dey wit hin wife for one year—to make di wife wey  he don marry happy. 6. “E no good for pesin to take di two part of grinding- stone, or even di up part of am—to hold becos of moni wey pesin borrow, becos di owner dey use am to make food. 7. “If dem catch man dey kidnap any of hin broda from di pipo of Israel, con use am make moni or sell am, den dat kidnapper go…