Blog
Your blog category
-
Genesis Chapter 17
Circumcision Na Di Sign Of Di Agreement
-
Genesis Chapter 18
Di Promise of Baby-boy Abraham Beg For Sodom 16. So di men get up from there, con face Sodom: and Abraham escort dem. 17. Naso Baba-God tok sey, “Abi I fit hide anytin wey I wan do from Abraham, 18. as I don see sey Abraham go surely turn to ogbonge nation, and all di nations of di earth go get blessings wit am? 19. I don choose am, to teach hin full house and hin pikin afta am, so dat dem go keep di way of Baba-God—to do di right tins and justice, so dat Baba-God go give Abraham—di tin wey he don promise am.” 20. And Baba-God tok…