Blog
Your blog category
-
Deuteronomy Chapter 25
Law For Mata Between Two Pipo Marriage work For Broda Wey Dey Alive 5. “If brodas dey live togeda, and one of dem con kpeme, and he no get pikin, di widow of di man wey die no go marry stranger wey dey outside di family; her husband broda go mary her, and she go turn to hin wife, he go con dey do di work of husband broda for her. 6. Di first born son wey she go born go bear di name of hin dead broda, so dat hin name no go komot from Israel. 7. But if di man no wan gree marry hin broda wife, den…
-
Deuteronomy Chapter 26
Offering of Firstfruits Plus Tithes Baba-God Special Pipo 16. “Na dis be di day wey Baba-God una Oga dey tell una to keep hin words and hin laws; so make una calm down to keep dem and do dem wit all una heart and soul. 17. Una don tell Baba-God today sey na him be una God, and una go waka for hin way, con keep hin laws, plus hin words, and hin commandments, and to listen to hin voice. 18. Baba-God don tok am today sey na una be hin special pipo, just as He promise una, and sey una go keep all hin laws. 19. And sey…