Blog
Your blog category
-
Deuteronomy Chapter 27
Di Law Wey Dem Write For Stones Curses From Mountain Ebal 11. And Moses tell di pipo di same day sey, 12. “Wen una cross River Jordan, di tribes of Simeon, Levi, Judah, Issachar, Joseph, plus Benjamin—go stand for mountain Gerizim to bless di pipo, 13. And di tribes of Reuben, Gad, Asher, Zebulun, Dan, plus Naphtali go climb mountain Ebal—to curse. 14. “And di Levites go tok wit loud voice, con tell all di men of Israel sey, 15. ‘Make curse dey on any pesin wey make image wey dem carve or idol, sometin wey be tufiakwa for Baba-God, di handwork of artist, con set am up for secret.’…
-
Deuteronomy Chapter 28
Blessings Wen You Obey Curses If Una No Gree Obey 15. “But e go happun sey, if una no gree obey Baba-God voice, to keep and obey all hin words and laws wey I don tell una today, all dis curses go fall on una, con take over una: 16. “Curse go dey for una head for inside di city, and curse go dey for una head for farm [village]. 17. “Curse go dey on una basket and una store. 18. Curse go dey on di pikin wey you born and wetin di land produce, di pikin wey una animals born and una small sheep. 19. Curse go dey for una…