Blog

Your blog category

  • Deuteronomy Chapter 30

    Blessings For Going Back To Baba-God To Choose Life or Death 11. “Dis law wey I dey command una today no dey too spiritual for una, and no be sometin wey dey far-far. 12. E no dey for heaven—sote una go con tok sey, ‘Who go go up go heaven for us, con bring am for us, so dat we go hear am, con do am?’ 13. And e no dey far-far afta di big-river, sote una go con tok sey, ‘Who go cross di big-river go carry am come meet us, so dat we go hear am, con do am?’ 14. But di word dey near una well-well, e dey…