Blog
Your blog category
-
Joshua Chapter 1
Baba-God Call Joshua Joshua Tell Dem To Crosss River Jordan 10. So Joshua tell di officers of di pipo sey, 11. “Make una waka go di whole camp, con tell di pipo sey, “Arrange tins plus food for unasef. Una go cross river Jordan in three days time, con claim di land wey Baba-God una Oga dey give una.” 12. But Joshua tell di Reubenites, di Gadite and di half-tribe of Manasseh, 13. “Remember di word wey Moses di servant of Baba-God tell una sey: ‘Baba-God wey be una Oga dey give una rest and he don give una dis land.’ 14. Una wives, una pikin, plus una animals fit…
-
Joshua Chapter 2
Rahab Plus Di Pipo Wey Joshua Send To Spy Di Land