Blog

Your blog category

  • Joshua Chapter 5

    Dem Circumcise Di Second Generation Di Commander Of Baba-God Army 13. And e happun sey wen Joshua near Jericho, he look up, and he see one man dey stand for front of am wit sword wey he carry for hand. Joshua go meet am, con ask am sey, “You dey for us or for awa enemies?” 14. Di man ansa am, “No, but I be di commander of Baba-God armies.” Naso Joshua fall face ground to worship am, con ask am sey, “Which message my Oga get for hin servant?” 15. Di commander of Baba-God armies con ansa Joshua sey, “Komot your sandals, becos di land wey you dey stand…