Blog
Your blog category
-
Joshua Chapter 7
Di Wrong Tin Wey Achan Do
-
Joshua Chapter 8
Dem Scata Ai Joshua Make Di Agreement Again 30. Naso Joshua build altar for di mountain of Ebal, for Baba-God—di God of Israel, 31. just as Moses di servant of Baba-God bin tell di pipo of Israel to do, he build am based-on wetin dem write for di Book of di Law of Moses, “Altar wey dem make wit stones wey dem neva cut wit iron tools.” Dem con give burnt offerings plus peace offerings to Baba-God, for di altar. 32. For there, for front of di pipo of Israel, Joshua con write di law wey Moses give dem—for di stones of di altar. 33. All di pipo of Israel…