Esther
-
Esther Chapter 10
As Mordecai Great Reach King Ahasuerus sey make all di pipo for hin kingdom dey pay tax, wit all di pipo wey dey live near di water-side—and even those pipo wey dey for di mainland. All di great plus ogbonge tins wey Ahasuerus do, and even di full story of how he take promote Mordecai to high position—dem write dem for di books of history of di King of Persia and Media. Mordecai di Jew, con be second for rank afta King Ahasuerus, nahin be numba one among di Jews, and di plenty Jews respect am well-well—becos he work for hin pipo to get beta life, and he always dey…
-
Esther Chapter 9
Di Jews Scata Dia Enemies On di thirteenth day of di twelfth month, di month of Adar, dem suppose do di law wey di king write. On dis day, di enemies of di Jews bin hope to over-pawa dem, but now levels don change, and di Jews con dey win those pipo wey hate dem. Di Jews gada for di cities for di area of king Ahasuerus, to attack di pipo wey wan scata dem. No pesin fit stand against dem becos di pipo of oda tribes dey fear dem. And all di leaders of di areas—govnors, chairmen, plus di king officers—con epp di Jews, becos dem dey fear Mordecai.…