Jeremiah Chapter 11
Agreement Wey Dem Break
- Dis na di words wey come meet Jeremiah from Baba-God,
- “Hear di words of di agreement, and tok to di men of Judah, plus di pipo of Jerusalem (remind dem);
- Tell dem sey, “Dis na wetin Baba-God of Israel tok, ‘Make curse dey for di head of di pesin wey no gree obey di words of di agreement,
- wey I give una ancestors for di days wen I carry dem komot from di land of Egypt, from di faya of iron: Obey my voice, con do di words, based-on everitin wey I tell una to do, naso una go take be my pipo, and I go be una God.
- So dat I fit do di promise wey I swear to una papa-papa-papa, to give dem land wey dey flow wit milk plus honey, as e be so today.’ ” So I ansa, con tok sey, “Naso e go be oh Baba-God.”
- Baba-God con tell me sey, “Yarn all dis word for inside di cities of Judah plus di streets of Jerusalem, sey, ‘Make una hear di words of dis agreement and make una do dem.
- I seriously warn una papa-pap-papa from di time wey I carry dem komot from di land of Egypt. I don repeat dis warning everi morning, even till today—sey; “Make una obey my voice!”
- But dem no gree listen, or put dia mind for wetin I dey yarn, instead, dem follow di tinking of dia evil hearts. So, I carry all dis curses put for dia head—curses wey dey inside dis agreement wey I tell dem to do, but dem no gree do.’ ”
- So Baba-God tell me sey, “Di pipo of Judah plus Jerusalem dey plan against me.
- Dem don turn back to di bad-bad-tins wey dia papa-pap-papa bin dey do, wey no gree hear my words. Dem don follow oda gods, to serve dem. Both di house of Israel plus di house of Judah don break di agreement wey I make wit dia papa-papa-papa.
- So na wetin Baba-God tok be dis: ‘I go make kasala [wahala] burst on dem—wey dem no go fit escape; and even though dem cry out to me, I no go hear dem.
- Naso di cities of Judah plus di pipo of Jerusalem go go cry to dia gods wey dem dey burn incense for, but dia gods no go fit epp dem at all—wen yawa gas.
- Oh Judah, una get plenty gods wey plenty like una cities, and di altars wey una don build for dat mumu god of Baal, to burn incense—plenty like di streets for Jerusalem.
- Jeremiah, no pray for dis pipo again, or beg for dem, becos I no go hear dem wen dey call me—wen yawa don gas.
- Wetin di pipo wey I love dey do for my house, wen dem don do plenty corrupt tins? Abi una promises to me and di flesh of sacrifices fit komot una punishment—so dat una go fit celebrate?
- Baba-God bin call your name, ‘Green Olive Tree, wey fine Wit Beta Fruit.’ But he don use di shout of serious katakata take burn dem wit faya, and di branches don break.
- Baba-God Almighty wey plant una don sign dis kasala for una, becos di house of Israel plus di house of Judah don do evil tin, and dem don make me vex as dem burn incense to Baal.”
Di Plant Against Jeremiah
18. Baba-God don show me dia plan, and I know am, becos Baba-God show me wetin dem dey do.
19. I bin dey like ordinary lamb wey dem dey carry go kill; I know bin sabi sey dem don plan against me sey, “Make we scata di tree and e fruit, make we cut am komot from di land of di living, so dat pipo go forget hin name forever.”
20. But, oh Baba-God Almighty, you wey dey judge wit clean-heart, and you dey test pipo heart and mind. I don put my way for your hand, so make I see as you go take revenge on dem.
21. So dis na wetin Baba-God tok about di men of Anathoth wey wan kill you, and wey dey tok sey, “We go kill you if you no stop to dey prophesy wit Baba-God name.”
22. So dis na wetin Baba-God Almighty tok, “See, I go punish dem, na sword go kill dia young men, and na hungry go kill dia sons plus daughters.
23. No single one of dem go remain, becos I go make kasala burst for di men of Anathoth—for di year of dia punishment (wen dia cup don full).’ ”
28 Comments
Jermaine Ward
Ahaa, its nice dialogue regarding this article at this place at this blog, I have read all that, so at this time me also commenting at this place.
order generic levitra
Hello! I’ve been reading your site for some time now and finally got the courage to go ahead and give you a shout out from Austin Texas! Just wanted to tell you keep up the great job!
cialis side effects in men
I am sure this article has touched all the internet users, its really really pleasant piece of writing on building up new blog.
fluconazole 150 mg breastfeeding
This piece of writing will assist the internet viewers for building up new web site or even a weblog from start to end.
furosemide 20mg lasix
Really no matter if someone doesn’t be aware of then its up to other people that they will help, so here it takes place.
furosemide 120 mg iv
Ahaa, its fastidious dialogue about this post at this place at this website, I have read all that, so now me also commenting here.
how is azithromycin supplied
There’s certainly a lot to know about this issue. I like all of the points you made.
furosemide 20mg
I’ll right away clutch your rss feed as I can’t to find your e-mail subscription hyperlink or newsletter service. Do you have any? Kindly allow me know so that I could subscribe. Thanks.
list of antibiotics names
hi!,I like your writing so so much! share we keep up a correspondence more about your post on AOL? I need an expert on this area to unravel my problem. Maybe that is you! Having a look ahead to look you.
azithromycin anti inflammatory effects
I will immediately clutch your rss feed as I can’t in finding your email subscription hyperlink or e-newsletter service. Do you’ve any? Please let me understand in order that I may subscribe. Thanks.
loperamide
Hi there! Someone in my Myspace group shared this site with us so I came to look it over. I’m definitely loving the information. I’m book-marking and will be tweeting this to my followers! Superb blog and wonderful design.
ciprofloxacin 500 mg
Greetings! Very useful advice in this particular post! It’s the little changes that produce the most important changes. Many thanks for sharing!
doxycycline antibiotic
Helpful info. Fortunate me I found your site by chance, and I am surprised why this twist of fate did not came about in advance! I bookmarked it.
toprol
I every time spent my half an hour to read this weblog’s content everyday along with a mug of coffee.
meloxicam medication
I really like what you guys are up too. Such clever work and exposure! Keep up the great works guys I’ve included you guys to my personal blogroll.
doxycycline for sinus infection
We’re a group of volunteers and opening a brand new scheme in our community. Your site provided us with helpful info to work on. You’ve done an impressive task and our whole community will likely be grateful to you.
doxycycline for pneumonia
Ahaa, its pleasant dialogue on the topic of this paragraph at this place at this weblog, I have read all that, so at this time me also commenting here.
dexlansoprazole generic
Ahaa, its good dialogue about this post here at this web site, I have read all that, so at this time me also commenting here.
kamagra oral jelly
I am sure this paragraph has touched all the internet viewers, its really really good post on building up new web site.
buy amoxicillin
I’ll right away clutch your rss feed as I can not to find your email subscription hyperlink or newsletter service. Do you’ve any? Kindly let me understand so that I may just subscribe. Thanks.
mirtazapine 15 mg tablet
This is a topic that’s near to my heart… Best wishes! Where are your contact details though?
doxycycline antibiotic
Hi, yeah this article is in fact good and I have learned lot of things from it regarding blogging. thanks.
buy amoxicillin online
Hi! I’ve been following your blog for a while now and finally got the courage to go ahead and give you a shout out from Atascocita Tx! Just wanted to say keep up the fantastic job!
Leonelwroks
Профессиональная: оклейка авто пленкой в Москве – сохраните родное лакокрасочное покрытие в идеальном состоянии на долгие годы.
PhillipJem
пинап официальный сайт казино https://hr-kafedra.ru
Michaelgow
Volvo в Україні https://volvo-2026.carrd.co/ екскаватори, фронтальні навантажувачі та дорожні машини. Надійність, ефективність і сучасні рішення для будівництва. Продаж, підбір і обслуговування техніки для бізнесу.
RobertBot
pin up зеркало https://mybiz04.ru
JustinLiaig
Нужны заклепки? заклепка вытяжная 5 сталь прочный крепеж для соединения деталей. Алюминиевые, стальные и нержавеющие варианты. Надежность, долговечность и удобство монтажа для различных задач и конструкций.