Jeremiah Chapter 3
Di Land Wey Don Spoil
- Dem tok sey, “If man pursue hin wife komot, and she komot from am, and she con go marry anoda man, abi di man fit go meet her again? Abi dat land no go corrupt? But una don behave like ashawo wey get plenty boyfriend; and una still come back to meet me,’ Naso Baba-God tok.
- Look di shrines wey dey for on top of every hill, abi e get any place wey una neva corrupt by sleeping wit oda gods? Una dey sidon like ashawo wey dey for corner of road dey wait for customer. Una dey sidon alone like shepherd for inside desert. Una don corrupt di land wit una ashawo, plus una wickedness.
- Nahin make rain no gree fall, and di last rains no gree show, and una forehead be like ashawo forehead—shame no gree catch una.
- Abi you no go pray to me from dis time, ‘My papa, na you dey guide my youth.
- Abi he go keep hin vex forever? Abi he go keep am to di end?’ Naso una dey tok, but una kontinu to dey do all di bad-bad-tins wey una fit do.”
Di Call To Repent
6. Baba-God still follow me yarn for di days of king Josiah, “You don see wetin Israel wey dey backslide do? She don climb on top everi high mountain plus under everi green tree, and she don behave like ashawo for there.
7. Afta she do all dis tins, I con tok sey, ‘Come back to me.’ But she no gree come back. And her unfaithful sista Judah—she see everitin.
8. She see as I take pursue Israel wey no get faith komot—becos she dey sleep wit oda gods. But dat her unfaithful sista no fear, and now, she sef don turn komot from my side, con dey go do ashawo work.
9. E con happun sey, Israel do her ashawo work like play-play, she no reason before she sleep wit oda gods by worshipping idols wey dem make wit wood plus stones—so di land don corrupt now.
10. And even upon all dis tins, her unfaithful sista Judah, neva turn to me wit her full heart. She just dey pretend,” naso Baba-God tok.
11. Baba-God con tell me sey, “E con be like sey even though Israel backslide from me—she still beta pass Judah wey no dey faithful.
12. Go tell di north dis yarnings, and make you tell dem sey, ‘Come back to me, Israel wey don backslide, and I no go vex for una.’ Naso Baba-God tok, ‘Becos I dey sorry-for pesin, and I no go keep my vex forever,’ naso Baba-God tok.
13. Only just gree sey you don do bad-bad-tins, agree sey you don commit sin against your God, and you don sleep wit oda gods—by worshipping dem for under everi green tree. And you no still obey my voice,’ Naso Baba-God tok.
14. Come back, chai, pikin (Israel) wey no dey faithful,’ Naso Baba-God tok, ‘Becos I don marry una. I go carry una come back to di land of Israel—I go pick one pesin from one city, and two pipo from everi family—and I go carry una come back to Zion.
15. I go give una pastors based-on my heart, wey go feed una knowledge plus understanding.
16. Baba-God tok sey, “And e go happun sey wen una don dey plenty and burku for di land, una no go tok about di Ark. E no go come una mind, una no go remember am, and una no go need to build di Ark again [instead of di ark wey be sign sey I dey wit dem, I go show-face for dem].
17. For dat time, dem go call Jerusalem di king-chair of Baba-God, and all di nations go gada for there, for Baba-God name, for Jerusalem, and dem no go follow di reasoning of dia evil heart again.
18. For those days, di house of Judah go work wit di house of Israel, and dem go come togeda to komot from di land of di north, to di land wey I don give dia papa-papa-papa as dia property.
19. But I con reason sey, ‘How I go like to treat una as part of my own pikin, con give una good land, and beta property among di nations? I con tok sey, ‘Una go call me my papa; and una no go turn komot from me.
20. Surely, as unfaithful wife take dey komot from her husband, naso una take turn komot from me, chai house of Israel,” naso Baba-God tok.
21. Dem hear voice from on top of di mountains, di cry and prayers of di pikin of Israel: becos dem don do bad-bad-tins, and dem don fashi Baba-God wey be dia Oga.
22. Come back, all of una wey don turn komot from Baba-God, naso I go heal una heart wey don waka miss-road.” And di pipo ansa am sey, “We go come back to you, becos na you be Baba-God awa Oga.”
23. We bin dey true-true waste awa time dey hope sey di useless idols wey we dey worship fit save us—so we meet dem for on top of di hills and on top of plenty mountains. True-true, na only Baba-God fit save Israel.
24. From awa youth days, gods wey dey bring shame—don chop di hard work of awa ancestors; dia animals, dia plenty malu, and dia sons, plus dia daughters.
25. We dey sleep for inside awa shame, and awa katakata don cover us: becos we don sin against Baba-God awa Oga, we plus awa ancestors, from awa youth days till today, and we no gree obey di voice of Baba-God awa Oga.
31 Comments
Rachel Ellis
Wow, this paragraph is nice, my younger sister is analyzing these things, so I am going to inform her.
avanafil with dapoxetine hcl tablets
Hello, i feel that i saw you visited my web site so i came to “go back the favor”.I am attempting to find things to improve my website!I guess its good enough to make use of a few of your concepts!!
trimox 875 mg caplets online
Cool site. For some reason it wouldn’t load on Chrome.
levitra 20mg how to use
I enjoy what you guys tend to be up too. This kind of clever work and coverage! Keep up the superb works guys I’ve added you guys to my own blogroll.
aciclovir dose in meningitis
I’ll immediately take hold of your rss feed as I can’t to find your email subscription link or newsletter service. Do you have any? Kindly permit me know so that I may just subscribe. Thanks.
bactrim
I am glad to be a visitor of this perfect blog, thanks for this rare info!
buy doxycycline antibiotics
I am sure this post has touched all the internet users, its really really pleasant article on building up new web site.
levitra cost prelaunch
Way cool! Some very valid points! I appreciate you penning this write-up and also the rest of the website is also very good.
otc extra super levitra
Ahaa, its fastidious dialogue on the topic of this post at this place at this web site, I have read all that, so now me also commenting at this place.
cipro and strep coverage
I am sure this article has touched all the internet users, its really really good paragraph on building up new website.
amlodipine 5 mg cost
Thank you a lot for sharing this with all folks you actually know what you are talking approximately! Bookmarked. Please additionally seek advice from my web site =). We may have a link trade agreement among us
buy amoxicillin 875 mg
Way cool! Some extremely valid points! I appreciate you penning this post and also the rest of the site is really good.
typical dosage for amoxicillin
Amazing! This blog looks exactly like my old one! It’s on a completely different topic but it has pretty much the same page layout and design. Great choice of colors!
doxycycline hycl 100 mg
I used to be recommended this website by way of my cousin. I’m now not positive whether this submit is written through him as no one else understand such unique about my trouble. You are wonderful! Thanks!
domperidone breastfeeding gp
Great delivery. Outstanding arguments. Keep up the great spirit.
ulcerative colitis medications asacol
I rattling thankful to find this internet site on bing, just what I was looking for 😀 also bookmarked.
ursodiol reltone
This is my first time pay a quick visit at here and i am truly impressed to read all at single place.
erythromycin ointment
Good post and right to the point. I am not sure if this is in fact the best place to ask but do you guys have any ideea where to hire some professional writers? Thank you 🙂
fluconazole 150 mg
I am sure this article has touched all the internet viewers, its really really nice piece of writing on building up new weblog.
stromectol
Very interesting details you have mentioned, thanks for putting up.
linezolid antibiotic
Way cool! Some extremely valid points! I appreciate you penning this post plus the rest of the site is very good.
furosemide tablets
I visited multiple web pages but the audio quality for audio songs current at this site is actually excellent.
augmentin antibiotic
At this time I am ready to do my breakfast, once having my breakfast coming yet again to read further news.
furosemide lasix
You have made some decent points there. I checked on the web to learn more about the issue and found most people will go along with your views on this site.
vigora
This is a topic that’s near to my heart… Many thanks! Where are your contact details though?
metoclopramide 10mg
You have made some good points there. I looked on the web for additional information about the issue and found most people will go along with your views on this website.
dutasteride
I am sure this article has touched all the internet users, its really really pleasant paragraph on building up new blog.
buy amoxicillin antibiotic
I will immediately snatch your rss feed as I can’t find your e-mail subscription hyperlink or newsletter service. Do you’ve any? Please permit me realize in order that I could subscribe. Thanks.
atorvastatin generic
Way cool! Some extremely valid points! I appreciate you penning this article plus the rest of the site is extremely good.
lisinopril generic
I’ll immediately clutch your rss as I can not find your email subscription link or newsletter service. Do you have any? Kindly let me recognize so that I could subscribe. Thanks.
buy amoxicillin
Greetings! Very helpful advice within this article! It is the little changes that will make the greatest changes. Many thanks for sharing!