Jeremiah Chapter 7
Jeremiah Message For Di Gate Of Baba-God House
- Na di word wey come meet Jeremiah from Baba-God be dis,
- “Stand for di gate of Baba-God house, con tok dis message for there: ‘Make una hear Baba-God word, all di pipo of Judah wey dey pass tru dis gates to worship Baba-God.
- Na wetin Baba-God Almighty, di God of Israel tok: Make una change una ways and wetin una dey do, and I go allow una stay for dis place.
- No let pipo whyne una sey peace go dey becos Baba-God house dey for here. Dem dey shout, “Baba-God house dey for here! Baba-God house dey for here!”
- If una really change una ways plus wetin una dey do, con use una church-mind take judge between man and hin neighbour,
- If una no oppress foreigner, pesin wey no get papa, or widow, and una no shed innocent blood for dis place, and if una no follow oda gods wey go wound una,
- Naso I go let una stay for dis place, for di land wey I give una papa-papa-papa for ever and ever.
- But see, una dey trust wayo words wey una no go gain anytin from.
- Abi una go tiff or kill, and commit adultery, con swear wit wetin no be true, or burn incense to Baal, or follow oda gods wey una no sabi before;
- Den una go come stand for my front for inside dis house, wey dem dey call by my name, den una go con tok sey, ‘We dey safe,’ –only for una to go back, con dey do all dis wicked, mumu and yeye tins?
- Abi dis house wey dey bear my name don turn to joint for robbers for una eyes? See, even me sef don see am,” naso Baba-God tok.
- “Now make una go my worship-place wey bin dey for Shiloh, where I bin put my worship-place wit my name, and make una see wetin I do for there—becos of di wickedness of my pipo Israel.”
- Baba-God tok sey, “Becos una dey do all dis wicked tins, and I tok to una, I even wake up for early mor-mor to warn una, but una no gree listen. I call una but una no gree ansa.
- So I go do wetin I do for Shiloh—to dis house wey dey bear my name, di house wey una trust, di place wey I give una and una papa-papa-papa.
- I go pursue una komot from my front, as I take pursue all una brodas—even di whole pikin of Ephraim.
Judah Kontinu To Dey Worship Idols
16. So Jeremiah, make you no pray for dis pipo, or beg me for dem, or epp dem pray, becos I no go listen to you.
17. Abi you no dey see wetin dem dey do to di cities of Judah, and for di streets of Jerusalem?
18. Di pikin gada wood, and di papa light di faya, and di women mix flour to make cakes for di queen of heaven, naso dem pour drink offering for dia gods—to make me vex.
19. Baba-God dey ask sey, “Abi na me dem dey make vex? Abi no be demsef dem dey wound—to cos shame for demsef.”
20. So dis na wetin Baba-God Almighty dey yarn, “I go para and I go vex for dis place, both for man and animals, for di trees, for di land plus farms wey dey for di ground. My vex go burn, and e no go off.”
21. Dis na wetin Baba-God Almighty tok, di God of Israel, “Make una take una burnt offerings plus oda sacrifices, and make una chop dem by unasef!
22. Becos wen I carry una papa-papa-papa from Egypt, no be burnt offerings plus sacrifices I really dey fyne from dem.
23. But dis na wetin I tell dem: ‘Obey my voice, so dat I go be una God, and una go be my pipo. Waka for inside all dis ways wey I don tell una to follow, and e go beta for una.’
24. But dem no gree listen, or hear Baba-God word. Instead, dem follow di tinking of dia evil heart, dem con dey move go back, instead of front.
25. Since di day wey una papa-papa-papa komot from di land of Egypt reach today, day afta day, again and again—I send una my servants di prophets.
26. But dem no gree listen to me, or hear my word. But dem get coconut-head and dem do evil pass dia papa-papa-papa.
27. You tell dem all dis tins, dem no go listen to you, wen you call dem—but dem no go ansa you.
28. So tell dem sey, ‘Dis na di nation wey no dey gree obey Baba-God wey be dia Oga, or wey don follow correction. Truth don kpeme, e don vanish from dia mouth.
29. Cut your hair komot, oh Jerusalem, con throway am, con go dey cry for on top of mountain, becos Baba-God don bone and fashi dis generation wey he dey vex for.’
Bottom-of-di-mountain of Killing
30. “Di pipo of Judah don do evil tins wey I see,” naso Baba-God tok, “Dem don set dia idol wey be tufiakwa, for di house of my name, to corrupt my house.
31. And dem don build shrines of idols for Topheth, for bottom-of-di-mountain wey dem dey call Benhinnom [di son of Hinnom]—to burn dia sons and daughters inside faya—sometin wey I no tell dem to do, sometin wey no dey for inside my heart.
32. So di days dey come,” naso Baba-God tok, “Days wen pipo no go call am Topheth again, or di bottom-of-di-mountain of Hinnom, but dem go call am, ‘Bottom-of-di-mountain of Killing,’ becos dem go bury di dead for Topheth until space no dey again.
33. Den di deadbody of dis pipo go turn to food for di birds of di air, and for di wild animals of di earth, and no pesin go pursue dem komot.
34. I go stop di voice of celebration plus jolly-jolly from di cities and streets of Judah plus Jerusalem; and I go stop di voice of man plus woman wey wan marry—becos di land go empty.”
37 Comments
James Dawson
Ahaa, its good conversation about this piece of writing at this place at this weblog, I have read all that, so now me also commenting here.
azithromycin pediatric dose calculator
Greetings! Veryy usefu advice wjthin this post! It iss thhe ittle chaanges hat produe thhe mst sigificant changes. Thannks for sharing!
azithromycin 500 uses in hindi
Greetings! Very helpful advice in this particular article! It is the little changes which will make the greatest changes. Thanks for sharing!
buy avanafil 200mg pills
Wow! This blog looks exactly like my old one! It’s on a completely different subject but it has pretty much the same page layout and design. Great choice of colors!
fluconazole doses for adults
Greetings! I’ve been reading your web site for a long time now and finally got the bravery to go ahead and give you a shout out from Lubbock Texas! Just wanted to say keep up the fantastic job!
fluconazole 150 mg tablet
I simply could not go away your site prior to suggesting that I really enjoyed the standard info an individual provide to your guests? Is going to be back incessantly to inspect new posts
discount propecia coupon cvs
I simply could not leave your web site prior to suggesting that I extremely enjoyed the standard information an individual supply to your visitors? Is going to be back often to inspect new posts
leptospirosis prophylaxis doxycycline dose
I needed to thank you for this fantastic read!! I certainly loved every little bit of it. I have got you bookmarked to check out new things you
positive effects of wellbutrin
Greetings! Very helpful advice within this post! It is the little changes which will make the most important changes. Thanks a lot for sharing!
acyclovir same as valacyclovir
I will right away grasp your rss feed as I can’t to find your email subscription hyperlink or e-newsletter service. Do you have any? Please let me recognise so that I may just subscribe. Thanks.
generic zoloft online cheap
I enjoy what you guys tend to be up too. Such clever work and reporting! Keep up the excellent works guys I’ve incorporated you guys to my personal blogroll.
lamotrigine twice a day
You have made some really good points there. I looked on the web for additional information about the issue and found most people will go along with your views on this web site.
purchase ivermectin in tennessee
Incredible! This blog looks just like my old one! It’s on a totally different topic but it has pretty much the same layout and design. Excellent choice of colors!
buy zoloft
Hi, i think that i saw you visited my weblog thus i came to “return the favor”.I am trying to find things to enhance my site!I suppose its ok to use some of your ideas!
buy amoxicillin antibiotic
There’s certainly a great deal to find out about this topic. I like all the points you’ve made.
lansoprazole dr 15 mg
Ahaa, its nice conversation concerning this article here at this website, I have read all that, so at this time me also commenting here.
crush metoclopramide tablets
I rally like wht yyou guys tend to bee up too. Thhis kinbd off cleger work aand exposure! Keeep upp the good wortks guyys I’ve incorpotated yoou guys tto mmy blogroll.
macrobid for uti
I like it whenever people get together and share ideas. Great blog, continue the good work!
remeron medication
Everyone loves what you guys are usually up too. This type of clever work and coverage! Keep up the awesome works guys I’ve included you guys to my blogroll.
doxycycline for uti
You have made some really good points there. I checked on the web to learn more about the issue and found most individuals will go along with your views on this site.
furosemide 20 mg tablet
Greetings! I’ve been reading your weblog for a long time now and finally got the courage to go ahead and give you a shout out from New Caney Tx! Just wanted to mention keep up the fantastic job!
doxiciclina
An interesting discussion is worth comment. I believe that you need to publish more about this subject matter, it might not be a taboo matter but usually folks don’t talk about such issues. To the next! Kind regards!!
viagra sildenafil 50mg price
Greetings! Very useful advice in this particular article! It is the little changes that produce the most important changes. Many thanks for sharing!
dutasteride
I real lucky to find this internet site on bing, just what I was searching for 😀 besides bookmarked.
sildenafil 50mg
I enjoy what you guys are usually up too. This type of clever work and coverage! Keep up the fantastic works guys I’ve added you guys to my blogroll.
biaxin antibiotic
I am sure this piece of writing has touched all the internet visitors, its really really nice piece of writing on building up new webpage.
order zoloft
These are in fact impressive ideas in on the topic of blogging. You have touched some pleasant factors here. Any way keep up wrinting.
ibuprofen 200mg
Everyone loves it whenever people come together and share views. Great website, continue the good work!
indomethacin 50 mg
I am sure this article has touched all the internet users, its really really good post on building up new web site.
lansoprazole otc
I really like what you guys are usually up too. This type of clever work and coverage! Keep up the excellent works guys I’ve incorporated you guys to my personal blogroll.
vardenafil
I simply couldn’t leave your website before suggesting that I really enjoyed the usual info an individual provide for your visitors? Is gonna be again continuously to check up on new posts
buy amoxicillin antibiotic
I love what you guys tend to be up too. This sort of clever work and reporting! Keep up the great works guys I’ve incorporated you guys to our blogroll.
buy furosemide
Wow, this article is pleasant, my sister is analyzing these kinds of things, thus I am going to convey her.
lamotrigine generic
I’ll right away seize your rss as I can’t in finding your email subscription link or newsletter service. Do you have any? Kindly let me recognise so that I may subscribe. Thanks.
cefadroxil
Greetings! Very useful advice in this particular post! It’s the little changes which will make the most significant changes. Thanks for sharing!
z pack antibiotic
If some one desires to be updated with most up-to-date technologies afterward he must be pay a quick visit this website and be up to date every day.
ursodiol medication
Whoa! This blog looks just like my old one! It’s on a totally different topic but it has pretty much the same layout and design. Wonderful choice of colors!