Jeremiah Chapter 8
Judah Sin Plus Punishment
- “For dat time, dem go bring out di bones of di kings and di officials of Judah, plus di bones of di priests and prophets, plus di bones of di pipo of Jerusalem—komot from dia grave,” naso Baba-God tok.
- “Naso dem go dey outside for sun and moon, plus all di stars of di sky—wey my pipo love and serve, wey dem follow, con tink about, and wey dem worship. Dem no go gada dia bones again or bury dem, but dem go dey for ground like manure.
- Any where wey I pursue dem go, all di pipo wey survive from dis evil nation—go prefer death to life—naso Baba-God Almighty tok
- But you go tell dem sey—naso Baba-God tok, “Wen men fall for ground, abi dem no dey stand up? Wen man komot, abi he no dey come back?
- So why dis pipo of Jerusalem con dey turn komot everi time? Dem dey kontinu for di way of lie-lie; dem no gree come back.
- “I don listen well-well, but dem no dey tok wetin dey right. No pesin dey repent from hin wickedness, con tok sey, ‘Wetin I don do so?’ Everi one of dem dey follow dia own way like horse wey dey ginger go fight!
- “Even di stork (bird) wey dey fly for sky sabi di time wey she dey travel go anoda place, even di dove, swallow and crane. And dem dey come back for di correct time of di year. But no be so wit my pipo! Dem no sabi Baba-God laws.
- “How una go tok sey, ‘We wise becos we get Baba-God law,’ wen una teachers don bend my laws wit lie-lie wey dem write?
- Shame dey catch di wise pipo; dem don lose hope, and dem don fall inside dia own mumu way—like trap. Since dem don reject Baba-God word, which kain wisdom dem con get?
- So I go give dia wives to oda men, and dia land to new pipo. From di smallest to di biggest one of dem—all of dem get longatrot; both prophets plus priest—all of dem na 419.
- Dem no treat my pipo wound well, and dem dey tok sey, ‘Peace! Peace! Wen peace don scata to pieces.’
- Abi shame no catch dem wen dem dey do evil plus mumu tins? Lai-lai, dem no get shame at all; dem no even sabi feel small-shame. So dem go lie down wit deadbody, dem go fall wen Baba-God punish dem,” naso Baba-God tok.
- Baba-God tok sey, “I go finish dem. Dem go be like vine tree wey no get grape fruits, like fig tree wey no get fig fruit; even dia leaves go dry. And di tins wey I don give dem go pass komot from dem.”
- So di pipo dey ask demsef sey, “Why we dey sidon for here? Gada togeda! Make we run go cities wey get wall, to die for there! Becos Baba-God awa Oga don silence us, and he don give us poison as water to drink, becos we don sin against am.
- We bin dey hope for peace but no beta tin don show-face, we bin dey hope for time wey we go heal—but na only kasala we con see!
- From Dan, dem fit hear di sound of di enemies horse! Di sound of dia strong horse dey make di whole land dey shake. Dem dey come scata di land plus everitin wey dey for di land—both cities plus pipo.”
- “See, I go send snake wey get poison to meet una, viper wey jazz no fit control, and dem go bite una,” naso Baba-God yarn.
Jeremiah Cry For Hin Pipo
18. I go try to calm down inside my sadness. My heart don faint inside me.
19. Hear di voice of di cry of my pipo from abroad: “Abi Baba-God no dey for Zion? Abi her king no dey for there again? ”But Baba-God ansa dem, “Why dem don make me vex wit dia idol, and wit dia mumu foreign gods?”
20. (Naso di pipo con tok sey,) “Harvest don pass, and cold season don end, and we no dey saved,”
21. Di pain of my pipo na my pain. I dey feel sad and I just dey wonder.
22. Abi medicine no dey for Gilead? Abi healer no dey for there? So why my pipo wound neva heal?
28 Comments
Karl James
I like it when individuals get together and share thoughts. Great website, stick with it!
cialis 20mg price
I all the time used to read piece of writing in news papers but now as I am a user of net therefore from now I am using net for content, thanks to web.
what can erythromycin treat
Ahaa, its fastidious dialogue on the topic of this paragraph here at this blog, I have read all that, so now me also commenting at this place.
daily cialis medical benefits
Wow, this post is fastidious, my sister is analyzing such things, thus I am going to convey her.
ivermectin joint pain
I am sure this article has touched all the internet visitors, its really really nice article on building up new website.
kamagra order bulk
I am sure this piece of writing has touched all the internet people, its really really pleasant post on building up new webpage.
sildenafil ecommerce
I will right away snatch your rss feed as I can’t to find your e-mail subscription link or e-newsletter service. Do you have any? Kindly permit me recognise so that I may just subscribe. Thanks.
levitra vs cialis ratings
I’ll immediately snatch your rss as I can not to find your e-mail subscription link or e-newsletter service. Do you’ve any? Kindly allow me understand so that I could subscribe. Thanks.
dexilant generic
I’ll right away seize your rss as I can’t find your email subscription hyperlink or e-newsletter service. Do you have any? Please allow me know in order that I could subscribe. Thanks.
avodart
I will immediately snatch your rss as I can not in finding your e-mail subscription hyperlink or e-newsletter service. Do you have any? Kindly let me recognize so that I may just subscribe. Thanks.
tadalafil medication
Greetings! Very useful advice within this article! It’s the little changes that make the biggest changes. Thanks a lot for sharing!
minoxidil for men
Hi there, I check your blog regularly. Your writing style is awesome, keep doing what you’re doing!
fluconazole medication
Ahaa, its fastidious conversation concerning this paragraph at this place at this blog, I have read all that, so at this time me also commenting at this place.
lasix generic
I am sure this post has touched all the internet viewers, its really really pleasant paragraph on building up new weblog.
furosemide medication
Ahaa, its good discussion about this post at this place at this web site, I have read all that, so at this time me also commenting at this place.
allopurinol medication
Amazing! This blog looks exactly like my old one! It’s on a entirely different subject but it has pretty much the same page layout and design. Outstanding choice of colors!
viagra generic without prescription
Way cool! Some extremely valid points! I appreciate you writing this write-up and also the rest of the website is extremely good.
furosemide 20mg tablets
Hi, I do believe this is an excellent web site. I stumbledupon it 😉 I’m going to come back yet again since I book-marked it. Money and freedom is the best way to change, may you be rich and continue to help other people.
furosemide 20mg
you are in reality a excellent webmaster. The web site loading velocity is incredible. It seems that you’re doing any unique trick. Furthermore, The contents are masterwork. you’ve performed a great process on this topic!
furosemide 40 mg tablet
You made some decent points there. I checked on the net for more information about the issue and found most people will go along with your views on this website.
amlodipine generic
Wow, this piece of writing is nice, my younger sister is analyzing these things, thus I am going to inform her.
naproxen 500mg
I am sure this post has touched all the internet people, its really really fastidious article on building up new web site.
zoloft price
Hi, I do think this is a great website. I stumbledupon it ; ) I may come back once again since I saved as a favorite it. Money and freedom is the greatest way to change, may you be rich and continue to guide other people.
amoxil
Greetings! I’ve been following your site for some time now and finally got the courage to go ahead and give you a shout out from Houston Tx! Just wanted to mention keep up the fantastic work!
zoloft tablets
There isn’t quite a lot of meat in Pokemon Duel by way of a narrative or structured single-participant marketing campaign.
pantoprazole otc
Ahaa, its fastidious conversation on the topic of this paragraph at this place at this website, I have read all that, so at this time me also commenting at this place.
flagyl antibiotic
Right now it looks like Drupal is the best blogging platform out there right now. (from what I’ve read) Is that what you are using on your blog?
trimox
Ahaa, its nice dialogue about this paragraph here at this blog, I have read all that, so now me also commenting here.