-
Isaiah Chapter 10
Assyria Go Break Judgement For Assyria 5. Oh Assyria, di stick for my vex, and di stick wey dey for una hand na for my vex. 6. I go send am against fake nation, and I go make am get pawa against di pipo wey I dey vex for, to obtain from dem, and to oppress dem, con march dem for ground like portor-portor for street. 7. But di king of Assyria no go understand sey na me dey use am, and hin heart no dey reason am; but he don zero hin mind to scata plenty nations. 8. He dey make mouth sey, “Abi everi one of my princes…
-
Isaiah Chapter 11
Di Root Of Jesse