-
Isaiah Chapter 14
Baba-God Sorry-for Jacob Di Fall Of Di King Of Babylon 3. E go happun on di day wen Baba-God go give una rest from una palava, from una fear, and from di hard work wey dem make una do for dem. 4. And una go tok dis yarnings against di king of Babylon, “See as di pipo wey bin dey oppress us don stop! Di golden city don fall! 5. Baba-God don break di pawa of di wicked pipo, and di law of di rulers. 6. Di pipo wey use vex take nack pipo down wit blows wey no dey finish, di pipo wey rule di nations wit vex—don dey…
-
Isaiah Chapter 15
Words Against Moab