-
Isaiah Chapter 20
Sign Against Egypt Plus Ethiopia
-
Isaiah Chapter 21
As Babylon Take Fall Prophecy Against Edom 11. Di message against Dumah. He call me come out of Seir, “Watchman, wot about di night? Watchman, wot about di night?” 12. Di watchman con tok sey, “Morning dey come but night sef go come again. If you wan ask again, come back make you ask.” Prophecy Against Arabia 13. Di message against Arabia. For inside di forest wey dey for Arabia nahin you go stay, oh di pipo of Dedanim wey dey travel. 14. Di pipo wey dey stay for di land of Tema carry water to give di pipo wey wan drink water, dem use dia food take stop di…