• Isaiah Chapter 26

    Song of Trust Becos Baba-God Dey Provide Kpanji For Di Judgement Wey Dey Come 19. Come my pipo, make una enta inside una room, and lock di door for una back, hide unasef for short-time, until hin vex don pass komot. 20. See, becos Baba-God dey come out from hin place to punish di pipo wey dey stay for di earth for dia bad-bad-tins. Di earth no go fit hide di pipo wey dem kill. Dem go show-face for everi pesin to see.