• Isaiah Chapter 37

    Hezekiah Fyne Isaiah Epp Sennacherib Letter Wey Downgrade Baba-God 8. Naso Rabshakeh go back, con see sey di king of Assyria dey fight wit Libnah, he bin hear sey he don bin komot from Lachish. 9. And he hear gist about Tirhakah wey be di king of Ethiopia—sey, “He dey come fight against you.” And wen he hear am, he send messengers go meet Hezekiah sey, 10. “Make una tell Hezekiah wey be di king of Judah sey, ‘No let your God wey you trust deceive you sey—Jerusalem no go enta di hands of di king of Assyria. 11. See, abi you neva hear wetin di king of Assyria don…