-
Isaiah Chapter 42
Di Servant Wey Baba-God Choose New Song of Praise 10. Sing new song for Baba-God, and sing hin praises from where di earth take end, una wey dey travel for big-river (sea), plus everitin wey dey inside di water, di islands, plus everi pesin wey dey stay for there. 11. Make di deserts and di cities wey dey for there—raise dia voice, di villages where Kedar dey stay; make di pipo wey dey stay for di rocks sing, make dem shout from on top of di mountains. 12. Make dem cut-cap for Baba-God, con tok about hin praise for di islands. 13. Baba-God go march out like champion, he go…
-
Isaiah Chapter 43
Israel Only Savior Dem Predict As Babylon Go Take Scata 14. Naso Baba-God tok, wey save you, di Holy One of Israel, “Becos of you, I don send army against Babylon, and I don bring down all of dem as prisoners of war—even di Chaldeans go run wit di ship wey bin dey make dem happy.” 15. Na me be di Oga, una Holy One, di Pesin wey make Israel, una king.” 16. Na wetin Baba-God tok, wey dey make road for inside big-river, and road for inside big-big water; 17. wey dey gada di horses and horse-moto of Egypt, wit di army plus di warriors; dem go fall down…