-
Isaiah Chapter 58
Fasting Wey Baba-God Like
-
Isaiah Chapter 59
Sin Dey Separate Pesin From Baba-God Na Only Baba-God Fit Save 16. He con see sey no man dey, and he surprise sey no pesin dey epp or pray for dem. So he use hin strong hand take save dem, and hin goodness make dem dey kamkpe. 17. He wear goodness as hin fighting-cloth, hin helmet of salvation dey for hin head, and he wear di cloth of revenge as hin dress, con tie passion like wrapper. 18. He go pay dem based-on wetin dem don do. He go vex for di pipo wey dey fight am, he go pay back hin enemies; he go pay back di islands. 19.…