-
Isaiah Chapter 62
As Zion Go Take Save Plus New Name
-
Isaiah Chapter 63
Baba-God Judgement On Di Nations Dem Remember As Baba-God Take Dey Sorry-for Pesin 7. I go tok about Baba-God soft love, and di praises of Baba-God, based-on all wetin Baba-God don give us, and di ogbonge goodness for di house of Israel, wey he don put on dem based-on how he take dey sorry-for pipo, and based-on how hin soft love plenty reach. 8. He tok sey, “surely dem be my pipo, pikin wey no go lie,” so he save dem. 9. Inside all dia suffer-head—hinsef suffer wit dem, and di Angel wey dey for hin front—save dem; He save dem inside hin love and as he dey pity for…