• Isaiah Chapter 65

    Di Goodness of Baba-God Judgement       New Heaven Plus New Earth 17. See, I dey make new heavens plus new earth. Pipo no go remember di old one, and e go fade komot from dia mind. 18. But make una dey happy and make una celebrate forever for wetin I make; becos see, I make Jerusalem as joy and her pipo na happiness. 19. I go happy for Jerusalem, and jolly for my pipo. Dem no go hear di voice of cry-cry again from inside her, or di voice of pain. 20. “Small-small pikin no go kpeme wen dem young again, and old men go live dia full life—sote dem…