-
Jeremiah Chapter 2
Israel Don Fashi Baba-God Di Result Of Israel Sin 13. Abi Israel na servant? Abi dem born am as slave? Why dem catch am, con obtain am? 14. Di young lion halla for am, and dem shout, con turn hin land to waste, dem burn hin cities sote no pesin fit live for there. 15. Di pikin of Noph plus Tahapanes don break di crown wey dey for una head. 16. No be una bring dis kain tin for una head, wen una fashi Baba-God wey be una Oga wen he carry una pass di way? 17. Wetin una go gain by going to Egypt, to drink di water of…
-
Jeremiah Chapter 3
Di Land Wey Don Spoil Di Call To Repent 6. Baba-God still follow me yarn for di days of king Josiah, “You don see wetin Israel wey dey backslide do? She don climb on top everi high mountain plus under everi green tree, and she don behave like ashawo for there. 7. Afta she do all dis tins, I con tok sey, ‘Come back to me.’ But she no gree come back. And her unfaithful sista Judah—she see everitin. 8. She see as I take pursue Israel wey no get faith komot—becos she dey sleep wit oda gods. But dat her unfaithful sista no fear, and now, she sef…