-
Jeremiah Chapter 4
Baba-God Call Israel By Hin Promise Gbege From Di North 4. Make una circumcise unsef to Baba-God, con komot di skin wey cover una heart, oh men of Judah, and di pipo wey dey stay for Jerusalem: unless my vex go come like faya to burn una, and no pesin go fit off am; becos of di evil tins wey una dey do. 5. Tok am for Judah, and yarn for Jerusalem to everi pesin; con tok sey, “Blow di trumpet for di land; shout, ‘Make una gada togeda, and make we go di cities wey get wall.’ 6. Raise flag as sign, as warning for Jerusalem: Run now! Make…
-
Jeremiah Chapter 5
Di Justice Of Baba-God Judgement Warning For Baba-God Pipo 20. “Tok dis tin for di house of Jacob, con spread am for Judah sey: 21. Make una hear dis tin now, mumu pipo wey no get understanding; wey get eyes—but no fit see, and wey get ears—but no fit hear. 22. Una no dey fear me? Abi fear no dey catch una for where I dey, me wey dey set di sand as boundary for water, as law forever—so dat di water no go fit cross. Even though di water dey dance and shout, but dem no go fit cross di boundaries wey I don set. 23. But dis pipo…