-
Jeremiah Chapter 10
Baba-God Na Oga Kpatakpata Di Scata-scata Wey Dey Come 17. Make una gada una properties to komot from di land, una wey dey stay for where enemies don surround! 18. Becos na wetin Baba-God tok be dis; “Sharp-sharp, I go push out di pipo wey dey stay for di land; I go make kasala burst on dem, so dat dem go know.” 19. “Wahala for me becos of my wound! My wound serious well-well!” But I still tell mysef sey, “Dis na my sickness and I must endure am.” 20. My house (tents) don scata, all my ropes don cut, all my pikin don komot from me and I no…
-
Jeremiah Chapter 10
Agreement Wey Dem Break Di Plant Against Jeremiah 18. Baba-God don show me dia plan, and I know am, becos Baba-God show me wetin dem dey do. 19. I bin dey like ordinary lamb wey dem dey carry go kill; I know bin sabi sey dem don plan against me sey, “Make we scata di tree and e fruit, make we cut am komot from di land of di living, so dat pipo go forget hin name forever.” 20. But, oh Baba-God Almighty, you wey dey judge wit clean-heart, and you dey test pipo heart and mind. I don put my way for your hand, so make I see as…