• Jeremiah Chapter 11

    Agreement Wey Dem Break Di Plant Against Jeremiah 18. Baba-God don show me dia plan, and I know am, becos Baba-God show me wetin dem dey do. 19. I bin dey like ordinary lamb wey dem dey carry go kill; I know bin sabi sey dem don plan against me sey, “Make we scata di tree and e fruit, make we cut am komot from di land of di living, so dat pipo go forget hin name forever.” 20. But, oh Baba-God Almighty, you wey dey judge wit clean-heart, and you dey test pipo heart and mind. I don put my way for your hand, so make I see as…

  • Jeremiah Chapter 12

    As Wicked Pipo Dey Prosper Baba-God Ansa Jeremiah 5. “If you don follow men run wit leg and dem make you taya, how you go con fit run wit horses? If dem don make you faint for land wey get peace and where you dey secured, how you go con do near River Jordan wen e water don overflow? 6. Your brodas, your own family—even dem don betray you; dem don raise loud cry against you. No trust dem even though dem dey yarn beta tins about you.” 7. (Baba-God tok sey) “I go fashi my house, I don leave my properties; I don give di pipo wey I love…