-
Jeremiah Chapter 19
Di Sign Of Di Jug Wey Break
-
Jeremiah Chapter 20
Pashhur Show Jeremiah Pepper Jeremiah Complain 7. Oh Baba-God, you deceive me, and I turn to maga; you strong pass me, and you over-pawa me. Dem dey laff me from morning till night, everi pesin dey yab me. 8. Any time I tok, I dey cry out to tok about fight-fight and scata-scata. So Baba-God word don bring insult to me plus shame—from morning till night. 9. But if I tok sey, ‘I no go call am or tok about hin name,’ but hin word dey for inside my heart like faya, like faya wey dey inside my bones. And I don taya as e dey burn me inside, I…