-
Jeremiah Chapter 23
Di Pure Branch Prophets Wey Dey Tok Lie 9. My heart don break inside me becos of di fake prophets; all my bones dey shake. I be like man wey don high, like man wey ogogoro don knock down, becos of Baba-God and hin holy words. 10. Di land burku wit pipo wey dey commit adultery (pipo wey no dey faithful to Baba-God); di land don dry becos of di curse, and di green-land for di desert don dry kpatakpata. Di prophets dey follow evil way, and dem dey use dia pawa take do wuru-wuru. 11. Both prophets plus priests no dey fear Baba-God; even for inside my house, I…
-
Jeremiah Chapter 24
Di Good and Bad Figs Fruits