• Jeremiah Chapter 35

    Di Recabites Obey Baba-God Change-am-for Judah 12. So message from Baba-God come meet Jeremiah sey: 13. “Dis na wetin Baba-God Almighty tok, di God of Israel: Go tell di men of Judah and di pipo of Jerusalem sey: Abi una no go learn lesson, con obey my words?’ naso Baba-God tok. 14. ‘Jonadab wey be son of Recab tell hin sons make dem no drink wine, and dem do wetin dia papa tell dem to do. Dem no gree drink wine till today, becos dem obey wetin dia papa-papa-papa tell dem to do. But I don follow una tok again and again, but una no still obey me. 15. I…

  • Jeremiah Chapter 36

    Dem Read Jeremiah Book For Inside Baba-God House Dem Read Jeremiah Book For Di Palace 12. Wen Micaiah wey be di son of Gemariah, di son of Shaphan hear all dis words of Baba-God from di book, 13. He waka go di writers room for di king palace, and all di princes sidon for there: Elishama di writer, Delaiah wey be di son of Shemaiah, Elnathan wey be di son of Acbor, Gemariah wey be di son of Shaphan, Zedekiah wey be di son of Hananiah, plus all di princes. 14. Afta Micaiah tell dem everitin wey he hear Baruch read to di pipo from di book, 15. All di…