• Jeremiah Chapter 39

    As Jerusalem Take Fall Jeremiah Save 11. Now Nebuchadnezzar wey be di king of Babylon don give orders about Jeremiah tru Nebuzaradan wey be di commander of di guard, sey: 12. Make una carry Jeremiah, con take care of am; no wound am but do anytin wey he ask for.” 13. So Nebuzaradan wey be di commander of di guard send; Nebushazban, Nergal-Sharezer, Rabag, Rab-saris, plus all di oda princes of di king of Babylon; 14. sey make dem go carry Jeremiah come from di yard of di prison. Dem carry am give Gedaliah wey be son of Ahikam, di son of Shaphan—to carry am go back to hin house.…

  • Jeremiah Chapter 40

    Jeremiah Stay For Judah Gedaliah Rule For Judah 7. Wen all di army officers plus dia men wey still dey for di open kontri hear sey di king of Babylon don choose Gedaliah wey be son of Ahikiam as govnor for di land, con put am in charge of all di men, women, plus pikin wey poor pass for di land, and wey dem no carry as prisoner go Babylon, 8. Dem con meet Gedaliah for Mizpah—even Ishmael wey be son of Nethaniah, Johanan and Jonason of Tanhumeth, di son of Ephai di Netophathite, plus Jaazaniah di son of Maacathite, and dia men. 9. Gedaliah wey be di son of…