-
Jeremiah Chapter 41
Dem Kill Gedaliah Movement To Egypt 16. Naso Johanan wey be di son of Kareah and all di army officers wey dey wit am, con carry all di pipo wey survive from Mizpah, wey he carry from di hands of Ishmael wey be di son of Nethaniah afta he kill Gedaliah di son of Ahikam: di sojas, women, small-small pikin, plus palace officials wey he carry from Gibeon. 17. Naso dem carry-go, dem stop for Kimham near Bethlehem for dia road to Egypt, to escape from di pipo of Babylon. Dem dey fear di pipo of Babylon, becos Ishmael wey be di son of Nethaniah don kill Gedaliah wey…
-
Jeremiah Chapter 42
Warning Make Dem No Go Egypt