-
Jeremiah Chapter 43
Dem Carry Jeremiah Go Egypt
-
Jeremaih Chapter 44
Judgement For Di Jews For Inside Egypt Di Pipo Get Coconut-head 15. Naso all di men wey know sey dia wives dey burn incense to oda gods, along wit all di women wey dey for there, plenty-plenty pipo, plus all di pipo wey dey stay for Pathros, for Egypt, con tell Jeremiah sey, 16. “We no go gree listen to di message wey you don tell us wit Baba-God name! 17. We go surely do everitin wey we tok sey we go do: We go burn incense to di Queen of Heaven, and we go pour drink offerings for her; just as we plus awa papa-papa-papa, awa kings, plus all…