• Jeremiah Chapter 49

    Judgement On Di Pipo of Ammon Judgement On Edom 7. About Edom: Dis na wetin Baba-God Almighty tok: “Abi wisdom no dey for Teman again? Abi beta advice don vanish from di pipo wey get-sense? Abi dia wisdom don vanish? 8. Turn make una run, turn back, hide deep inside hole for rocks, una wey dey stay for Dedan; becos I go carry wahala come meet Esau—for di time wey I go punish am. 9. Wen pipo dey pick grapes, abi dem dey leave some grapes for di tree? Abi wen tiff come for night, no be only wetin dem want dem go tiff? 10. But I don naked Esua;…

  • Jeremiah Chapter 50

    Judgement On Babylon Hope For Israel Plus Judah 4. “Baba-God tok sey, for those days and for dat time, di pipo of Israel plus di pipo of Judah go come fyne Baba-God as dem dey cry. 5. Dem go ask for di road to Zion, con turn dia face to Zion. Dem go tok sey, “Come, make we gum-body wit Baba-God, wit everlasting agreement wey dem no go fit forget.” 6. My pipo na sheep wey don lose; dia shepherds don carry dem miss-road, con make dem waka-waka for di mountains. Dem don waka-waka from on top of di hills and mountains, con forget dia own place for rest. 7.…