-
Ezekiel Chapter 12
Di Sign Sey Dem Go Catch Dem New Proverb For Israel 21. Baba-God word come meet me sey: 22. “Man pikin, wetin be dis proverb wey una get inside di land of Israel: ‘Days dey pass and prophecies dey end wit notin’? 23. Tell dem sey, ‘Dis na wetin Baba-God di Oga tok: “I go stop dis proverb, and dem no go tok am again for Israel.”’ But tell dem sey, “‘Time don reach for everi prophecy to happun! 24. Fake visions no go dey again for inside Israel, or fake prophet wit sweet-mouth. 25. Na me be Baba-God, I go tok, and wetin I tok go happun. E no…
-
Ezekiel Chapter 13
Judgement Against Fake Prophets